Tuesday, 6 September 2016
Dear Psquare
Dear Psquare, I want to ask * WHY E BE SAY * una wan split after all these years? Coz u guys seem to have forgotten that there is * NO ONE LIKE YOU * in Africa, and u also forgot that God used * IFUNANYA * to make it a * POSSIBILITY* for u guys to be * UNLIMITED * today. I feel so bad over your latest * STORY* coz * I LOVE YOU* and i urge u to deal with your present situation * PERSONALLY * and do not let your * BEAUTIFUL ONYINYE’s * make you split. Don’t forget that they are only there to * CHOP YOUR MONEY *. I know that * E NO EASY* but u guys should try not to get involved in any * BIZZY BODY* because it will only lead to more * DANGER * in your carreer, Omo WAHALA go dey and your fanswill no longer be able to dance * ALINGO * again. settle the problems u guys are having, coz e get as e dey * DO ME* anytime i hear say u guys want to * BREAK IT *. I also heard that you brought * OGA POLICE*in to the matter. I want u guyz to be * MORE THAN A FRIEND * to avoid any * TEMPTATION * which will lead to * GAME OVER*, we are hoping to hear your * TESTIMONY
Thursday, 1 September 2016
Monday, 22 August 2016
Latest hitZ by MHIXTA STING_SIMPACK
The TG Records 3rd son MHIXTA STING a.k.a KUPULU ASILI has come again with another brand new hitz titled SIMPACK.....FEEL IT LOVE IT
Thursday, 18 August 2016
LYRICS PINCHOM BY AFU BOY
AFU BOI MY PINCHOM
INTRO
Xeee wasup down nwanne dey don’t know… is your Boy AFU BOI, try God T.G Records kKolo.com yebaa
(Verse 1)
Abi you think say baby you get am
Nah we dey run thing baby I go inject am
As you dey look me baby I go nalk am
Give me 1 SK make I wrapp am
Nkechi sii na ya bu smartest ooo
But nw my pinchom nah latest ooo
Make you play this one wit highness ooo
Baby make we go dey jar Bless oo
Mu na abata mu na azoji ogwe
Imakwa na mens adazi eyizi efe
We don make am anyi adazi erizi ede
Imakwa nah sarz adazi ebuzi egbe
Mana owu saa gi igazie rie anu egbe
Oya free me, free me
Baby leave me make I leave you
Oya do me make I do you
Oya pull me make I pull you
You wan tell me say it don enter
Oya bring the pinchom bring the ginger
Ilu nkea dika obu Linda
Mana mu kuchaa gi nwa you must linder
The next thing way you go say
I dey sweeter
Oya free meeee free me
Baby leave meee leave me
Oya bend down make we dey go down (x2)
Make we dey hold am
Make we dey go down
I love the way you dey dance am
Gigim
Chorus
Shee you dey nack well oo
You be my pinchom
Shee you dey swag well oooo
You be my pinchom
Abi your baby fire ooo
She be my pinchom
Omo you dey too smoke oo
You br my pinchom
Baby you too ping oo
You be my pinchom
Abi you dey dance well oo
You be my pinchom
Shee you dey get cash oo
You be my pinchom
My guy you dey too wash ooo
You be my pinchom
Baby you too flex
You be my pinchom
Abi if you got shame ooo
You be my pinchom
Oya dance am make we dey go
Down make we dey touch am
Make we dey feel am oya
Baby dance am make we dey hold am eheee
(Verse2)
Baby no do me for back side oo
You know say I still dey jambite oo
I know fit read but I fit write ooo
My eyes don red but I dey see bright oo
Make you tell nepa no bring light oo
Me and my pinchom go sell tight ooo
You sure say your baby wear pant oo
If you want check oya tear tight oo
The way I dey see, I dey see white oo
Oya give it to me it go dey nice ooo
If you like it, I nack you go tell vice ooo
My pinchom don sell oya criticize ooo
You know me and my pinchom dey change sieze ooo
Before them they say we no get swagg ooo
Nah so we dey do, we don high flag oo
Now mw and my pinchom the get tag ooo
Are you feeling the pinchom you call lag ooo
If you too they jounce oya give gap oooo
Pinchom go dey sell till it wear cap oooo
(chorus)
(Verse3)
Nwa nkea bukwa onunu uju
Nazie ka osii acha ka obu onunu ukwu
Imana mboo ituru na odakwa afukwa ufu
Baby tinye ife ka anyi gbongebe otu
Oya look mee baby look me
Baby free me oya free me
Cause them say we go dance am
Till we go nack am
We go still dey make am
We make the things dey happen
Omoge too fine baby gal I like am
DJ Smart bu my pinchom
SHY D nwa mma bukwa pinchom
SWEET PAIN ibukwa my pinchom
B-BOY nwanne bu my pinchom
CHAPLET ibukwa my pinchom
KOLO.com ibu my pinchom
ZORO Boy bukwa my pinchom
SIM 19 ibukwa my pinchom
Respect
Nwanne Big man na Boss aburoo ofu ife
This lyrics was written by DJ SEXY (duroxclusive.blogspot.com)
For more enquires call 08182285146 for your music promotion any site
Friday, 12 August 2016
Saturday, 23 July 2016
Music; Afu Boy Ft Dazzling Queen;- Bend Down ( Prod by Major C)
Another Hot One By Afu Boy and He featured Dazzling Queen On This One. Here, you have it. "BEND DOWN (Prod by Major C)" this song made a very heavy wave that TG RECORDS made It Thier Best of The month.. Download and share ENJOY!!..
Thursday, 7 July 2016
DOWNLOAD LATEST HITz BY DEE J LAW AGWA AMAKA
Saturday, 2 July 2016
Subscribe to:
Posts (Atom)

